Sunday, 14 February 2016

LRICS : DizbOy-Bestest (lyrics )

Chorus:

Oh Lord have mercy, for ppl wey wan contest me Ehyaa
     shoutout to haters,am rolling dem lik skaters Ehyaa
                                 I'm d Bestest oh (D Bestest oh)
       am going higher,if u re hating thunder fire Ehyaa
                                        I'm d Bestest oh (D Bestest
oh)                      I am d Bestest,wanna b d greatest   I'm d
Bestest oh (D Bestest oh) ehyaa

Verse1:

Ok,lemme commit crime cos only me b assassins   D beat will be Caught
up,mehn en jam en nemesis  mehn i b lik mistake,no one z above me
money now d passenger,but den it drove me   Lik d video thing and to
haters,all i do is shoot   Dey always bring beef and expecting me to
cook   Chasing my dreams,u think am sleepwalking?  U ll b d one to
answer dat wen u ll beef talking   Dey wan mak i see men(semen),lik
say i b prostitute   And dey think dey stand firm(FIRM),should i call
dem institute  Kwachie ur shed,unless i ll beat ya  I'm heading to d
top lik MORGAN,av seen tear(CYNTHIA)   Dey wan turn Madrid to see if i
go HALA dem  But i just dey murder(mother) dem,dia papa dey father dem
 Lyrically,i am going high cos i smoke lyrics  Am d Bestest,i'm ready
for dia critics  Dey no wan make i ease well(Israel),i call dem
Amalekites  I no b dia level self,even shoe dey get size  Just bcos i
see real(cereal),lik i am d rice meal  Dey wan gimme beating (BEAT
IN),but i tel dem CHOPSTIX   Mehn am not d greatest but i am d best
test(Bestest)  Balling lik a baller(ebola),i swear nobody contest
Keep on climbing my ladder,i ll b d greatest   Steady on my grind,i
swear am d Bestest

[Verse2:

As for d song,dey ll talk OVER,i see it as GOAL KICK  Some go beef me
and it sounds lik am goat meat  Always staying so fly lik i am an
aircraft  U can never stay fly,even if u b witchcraft  BACK WHEN,dey
never near to see(NAETO C),it sounds lik am davido  Dey ll b d one to
hail wen am shooting d video  Even when i wan slack,fans ll tel me
k'agawa  Cos i speak d due say( dutse),u can call me Jigawa  Mehn am
getting MULLER never doubting lik a THOMAS hee  And very soon all diz
haters go dey love us  But now i really murder dem and i give a casket
 My flows are so clean(so klin),am not talking detergent  I'm d rap
oxygen,everybeat is needing me   I no b jamb form so i wonder how dey
feeling(filling) me   I value my time so i always rock a new watch
But dey always stand still,i fit call dem dead clock   D Bestest going
high better Dan d rest  I'm not d greatest  here but am d bestest(best
test)   I allowed dem but now dey seeking allowance   Listen to my
song,u ll nod lik d Agamas   Shoutout to all rappers,i guess dey
already know  Haters beef Mayweather if u really need a BLOW  DizbOy
the Allrounder,yes am d Bestest   Haters make way,i wanna b d greatest

 Outro:

haaa,dey re really getting scared  I ll round dem lik wrappers
Allroundification  Dey call me DizbOy,i'm d allrounder baby  AMEN
ahyeeeeeeh   I ll b right back lik Maicon heheee


Audio Download Link


XPLUSXGH AWARDS

MOST DOWNLOADED

GOSSIPS

Copyright © 2016 nb